E.L’S MUSICAL ODYSSEY CONTINUES WITH ‘NO JAGA’

February 2, 2024

Ghanaian artist Elom Adablah, popularly known as E.L, has released a new single titled “No Jaga.” The self-composed single is a follow-up to his ‘The Teacher EP’ and sees the rapper push boundaries and deliver a unique sound that captivates listeners worldwide.

Released on January 2nd, “No Jaga” showcases E.L’s signature style while introducing fresh elements that demonstrate his artistic growth and evolution. The single effortlessly blends Afrobeats and Azonto with elements of house and breakbeat, resulting in a vibrant and distinctive sonic experience.

The lyrics of the mid-tempo song are crafted with meticulous care, delving into the theme of authenticity. It gives the listeners the opportunity to immerse themselves in E.L’s enthralling melodies and evocative storytelling.

E.L is excited for 2024 and promises an exciting roll-out for his fans across the globe.

lyrics

E.L – NO JAGA (LYRICS)

Verse 1

You No de Waka for my lane ko na ko da

Too many many matter for my brain o my broda ah

You fi say I go be the same motherfucker

I go de halla, I jaga jaga, I jaga jaga

Mama de pray like hey baba baba

I de hussle for my pay so I dey corner corner

Baby on the way me no play for my dollar

No go jaga jaga, jaga jaga , jaga jaga

Cos I de Sabi oo Yh

All along I de sabi oo Yh

They wanna see mana gbami o

But I sabi o Yh

Walahi make I carry go

Cos I sabi oo yeah

Me den ma gang we de sabi oo Yh

They wanna see mana gbami o

But I sabi o Yh

Walahi make I carry go

We no wan no Jaga Jaga

Chorus

No Jaga Jaga, Jaga Jaga

Jaga Jaga, Jaga Jaga

Jaga Jaga, Jaga Jaga

Jaga Jaga, Jaga

No Jaga Jaga, Jaga Jaga

Jaga Jaga, Jaga Jaga

Jaga Jaga, Jaga Jaga

Jaga Jaga, Jaga Jaga

Jaga Jaga Jaga Jaga

Jaga Jaga Jaga Jaga

Verse 2

Ye ye

All along bad mind never know say mana gonna go on

Mind of matter me I’m gonna roll on

Climbing the ladder never gonna go fom

Why do ma mama gotta halla so long

And you don’t Know my story, you know my name I dey my lane and me I no go follow no one no no

I de follow no one no no oo

Cos I de Sabi oo Yh

All along I de sabi oo Yh

They wanna see mana gbami o

But I sabi o Yh

Walahi make I carry go

Cos I sabi oo yeah

Me den ma gang we de sabi oo Yh

They wanna see mana gbami o

But I sabi o Yh

Walahi make I carry go
We no wan no Jaga Jaga

Chorus
No Jaga Jaga, Jaga Jaga
Jaga Jaga, Jaga Jaga
Jaga Jaga, Jaga Jaga
Jaga Jaga, Jaga
No Jaga Jaga, Jaga Jaga
Jaga Jaga, Jaga Jaga
Jaga Jaga, Jaga Jaga
Jaga Jaga, Jaga Jaga
Jaga Jaga Jaga Jaga
Jaga Jaga Jaga Jaga
Cos I de Sabi oo Yh
All along I de sabi oo Yh
They wanna see mana gbami o
But I sabi o Yh
Walahi make I carry go
Cos I sabi oo yeah
Me den ma gang we de sabi oo Yh
They wanna see mana gbami o
But I sabi o Yh
Walahi make I carry go
We no wan no Jaga Jaga

Chorus
No Jaga Jaga, Jaga Jaga
Jaga Jaga, Jaga Jaga
Jaga Jaga, Jaga Jaga
Jaga Jaga, Jaga
No Jaga Jaga, Jaga Jaga
Jaga Jaga, Jaga Jaga
Jaga Jaga, Jaga Jaga
Jaga Jaga, Jaga Jaga
No Jaga Jaga, Jaga Jaga
Jaga Jaga, Jaga Jaga
Jaga Jaga, Jaga Jaga
Jaga Jaga, Jaga
No Jaga Jaga, Jaga Jaga
Jaga Jaga, Jaga Jaga
Jaga Jaga, Jaga Jaga
Jaga Jaga, Jaga Jaga

FOLLOW E.L