TERRYTHEVOICE AND ZLATAN: FROM STRUGGLE TO STARDOM

January 19, 2024

TerryTheVoice is an independent recording artist and voice over artist from Nigeria. He has graced the
music scene with a compelling new single, "Alhamdulillah," featuring Zlatan.

His journey began via radio, where his passion for music took root and blossomed into his debut single,
"Price on My Head," released in 2019.

TerryTheVoice and Zlatan take us on a journey through the corridors of time to their humble beginnings.
They reflect on their past struggles, the scars of hardships, and the daunting trials they endured.

The answer is simple. Alhamdulillah. God be praised.

They acknowledge that they did not overcome the valley of darkness on their own. The sculptor’s hand
was always there, shaping their fate. They resist the temptation to take credit; they know they are God
made, not self-made.

As we relate to the story of these phoenixes rising from the ashes. Press play and share the gratitude.

lyrics

Alhamadulilah Lyrics

Bank account wey money no dey

Wetin you wan do with OTP
It’s Jesse
Amazin’

Yeah yeah

Hand on my chest cause I mean am
This one no be movie e be real life
Gbedu make them dance and feel irie
Make somebody call my dealer eh ha
E no be play play oh
They no gimme chance no be today oh
Your mind go they oh
If you know the price wey you go pay oh
Ah ah ha

Ha
I be no getty nothing my brother
I be no getty nothing
Now we makingmoney Alhamdulilah

Ha
I be no getty nothing my brother oh
I be getty nothing
Now we making money Alhamdulilah,

Alhamadulilah
Na the money me I can’t do without(I can’t do with out)
Can’t do without, me I can’t do without

Alhamadulilah (Alhamdulilah)
Na the money I can’t do without(me I can’t do without)
Can’t do without.
Jomo, jomo, jomo, jomo
Gonbee

Back in the days, I no fit in
Back in the days, no shi shi
Bank accountwey money no dey
Wetin I wan do with OTP
Na who get money for hand they order Oscroh
To put food for table I dey carry kponkpon
Life was rough and I wan shine bobo
You go fit pay prize? I shout of course of course
Na so I bend down carry my cross
Who them they call guy don turn to boss
Who God don bless no man can curse ayiii

Ha

I be no getty nothing my brother,

I be no getty nothing(I be no getshishi)
Now we making money Alhamdulilah (Alhamdulilah)

I be no getty nothing my brother oh
I be getty nothing
Now we making money Alhamdulahi

Alhamadulilahi
Na the money I can’t do without(I can’t do without)
Can’t do without(me I can’t do without)
Alhamadulilah
Na the money I can’t do without(me I can’t do without)
Can’t do without.

Musically I they give them something,
Naturally say e they my body oh,
Got the Rolly like e no be nothing,

No go follow me they drink my squadi
Musically I they give them something,
Naturally say e they my body oh,
Got the Rolly like e no be nothing,
No go follow me they drink my squadi

Ha
I be no getty nothing my brother
I be no getty nothing(I be no get
shishi)
Now we making money Alhamdulilah

I be no getty nothing my brother oh
I be getty nothing
Now we making money Alhamdulahi,


Alhamadulilah
Na the money me I can’t do without
Can’t do without.
Alhamadulilah
Na the money me I can’t do without
Can’t do without.

FOLLOW TERRYTHEVOICE